
lovely
Ide mi ti ja
Ire de o
Halleluja
Motiyege
Jesu ye, emi ti ye
Morire
Angeli n jooo loke o
Emi a jooo joo foluorun o
Jo jo fobami o
Were were were
Were were ooo
Were ni Jesu bami se gbogbo ogun to wa laye mi ooo
Dem been dey ask me sayyyi, wetin dey sup for my life
And my answer be say Jesus happen ooooooo
Dem been dey call to relate ooo
Wetin dey sup for your life
And my answer be say Jesus happen oooooo
So, i dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no dey pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen oooooo
I dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no fit pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen ooooo
Hallelujah to the King of kings
To the Lord of lords
The Governor of the Universe
Ide mi ti ja
Ire de o
Halleluja
Motiyege
Jesu ye, emi ti ye
Morire
Angeli n jooo loke o
Emi a jooo joo foluorun o
Jo jo fobami o
Were were were
Were were ooo
Were ni Jesu bami se gbogbo ogun to wa laye mi ooo
Dem been dey ask me sayyyi, wetin dey sup for my life
And my answer be say Jesus happen ooooooo
Dem been dey call to relate ooo
Wetin dey sup for your life
And my answer be say Jesus happen oooooo
So, i dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no dey pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen oooooo
I dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no fit pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen ooooo
So, i dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no dey pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen oooooo
I dey dance
I dey praise Jehovah
I dey denge, me i no fit pose
For His wonderful miracles in my life
Jesus happen ooooo
lovely