• 175
  • 2
  • 0
  • 0
  • 1

Bars and flows
#

Intro……. ( SCAROBOY u be big baby boy now )

Uuuuhhhh uhhhhhhhhhhhhhhh uuhhhh uhhhh

Eeehhh ehhhh ehhh ehhhhhhhhhhh


Call me Omo nla , Oluwa-water , wagwan paraaaa
For your infomay me I don go skoda
Help me that sober nigga make he no halla
Gbagbe Oshi , me I Dey my side Dey ginger

Chizzzy freaky , chizzy baby
Some Dey reason wonder why I stay Dey lowkey
For my life me no beef nobody
If you wine me ,bruh u go no for body

Mi o Wa sereh, Omo moti Pe bi EWE NLA oo
for my arena everybody Gbana ooo
Nevertheless oluwa sha Lo nsho Wa
Mix some coda Hennessy with Santiva o

One two sexy ladies feel my flow
Dem Dey wonder , how this kind of vibes Dey go
Olofofo dem wan know my way
Me I don go wherever dem no fit know

Sometimes reason wanna hold me here
I no fit dull myself because of mommy yeahhhh
Don’t know reason why I’m lonely
But anywhere wey e wanna be dem no fit jonze me

Uuuuhhhh uhhhhhhhhhhhhhhh uuhhhh uhhhh

Emi MASCARO, from day one I no be yaro
Many men craze,many men don salaro
Big baby boy , every girls wanna go low
See as I Dey fine I Dey fresh for my condo


For my condo , nigga no Dey dull ooo
If you wanna wait , make you wait no Dey fail oo
I don’t know every sexy ladies wanna go go
Cause, me I no go mind if your girlfriend chop my Kondo

I no go lie baby girl you make me hard oo
Come to my side , O my girl make we run parole
You no say na only me Dey for my yard ooo
Give me make you Scream , when you roll on my KONDO

Uuuuhhhh uhhhhhhhhhhhhhhh uuhhhh uhhhh (uuhhh uhhh)

Eeehhh ehhhh ehhh ehhhhhhhhhhh( ehh ehhh ehhh)

On the mix
Fluorescent …….

最近聴いた人

0 コメント
    コメントがありません

:: / ::
::
/ ::